You met a Lady on Facebook, Toast her, Sweet Tongue her, She dey fall 4 U.
One thing,one thing led to other, Una start to dey Chat and exchange Contacts.
Una Fix a Date to meet but She turn out to be this Lady, Disappointed not your Choice.
Wetin U go Do? Drive off, ? Pick her Up ?
Oga Ade, Guy , No Lie ooo…